Wetin be the risks and complications wey fit happen for vacuum aspiration abortion?
When health professional wey sabi do vacuum aspiration abortion, e dey very safe. But, some risks still dey inside the procedure, dem be:
- heavy bleeding;
- infection;
- injury for the uterus and organs wey dey around am; and
- abortion wey no complete.
After a vacuum aspiration abortion, e get some kain sign wey women suppose pay attention to. Go see doctor if you experience:
- heavy bleeding (you dey soak two pads every hour for two hours straight or even pass sef.);
- fever (make body dey hot pass 38°C or 100.4F) for more than 24 hours after the procedure;
- pelvic pain wey konk; and
- make you still dey feel like say you get belle (make e be like say you wan vomit, make breast soft, etc.). [1]
[1] “Clinical updates in reproductive health.” Ipas, 2020, www.ipas.org/wp-content/uploads/2020/08/ClinicalUpdatesInReproductiveHealthCURHE20-English-digital.pdf. Accesed November 2020.
During MVA Abortion FAQ
- Wetin be the Success Rate for Manual Vacuum Aspiration (MVA) abortion?
- Manual Vacuum Aspiration (MVA) Abortion Dey Pain?
- Wetin be the Side Effect of Manual Vacuum Aspiration (MVA) Abortion?
- Surgical Abortion Dey Safe?
- Wetin be the time for the Different Method?
- Wetin be Induction Abortion?
- Wetin be Dilation and Curettage (D&C)?
- Wetin be Dilation and Evacuation (D&E)?
- Wetin be Electric Vacuum Aspiration (EVA)?
- Wetin be Manual Vacuum Aspiration (MVA)?
- Wetin be the risks and complications wey fit happen for vacuum aspiration abortion?
*Nothing provided herein should be construed as professional medical advice and no medication / pills should be used without a prescription from a licensed / registered medical practitioner eligible to prescribe such medication in your local jurisdiction.