Nigeria
Anonymous, Nigeria
safe2choose staff dey friendly and sweet. Dem keep profile for me so dat any time wey I come back to yarn wit dem, I no need to dey explain myself from beginning again. I no even sure say na the same person I follow yarn all through, but de person talk like say na de
Anonymous, Nigeria
I dey find safe abortion. I look internet, I kon see safe2choose. I go dia website so I decide to start dia online consultation. I start am, I follow everything wey dem tell me. De team dey check up on me every time to make sure say I dey fine. Safe2choose all de way! Una
Anonymous, Nigeria
safe2choose come help me wen I no get hope and dem guide me safely. Wen I do my abortion, de first day pain no be here o, but after, everything just dey go fine and peaceful. E make sense. Dem save my life and my dignity.
Anonymous, Nigeria
I feel safe because of how dem take yarn wit me and about dia concern for me. Especially wit my allergy. I dey tight corner den, and I know say some people fit don feel like dat before. Safe2choose help all de way.