Any side effect dey for Manual Vacuum Aspiration (MVA)? E fit cause infertility?
The most common side effect wey vacuum aspiration abortion dey cause be strong cramps wey the woman go experience when dem dey do the procedure. Dis cramp go commot sharp after e don finish, but some women fit get cramp on and off for some days or weeks sef.
Dis symptoms go reduce small small the day after the procedure. Na nonsteriodal anti-inflammatory drugs (NSAIDs), like ibuprofen na im dem go use. E dey common to experience plenty different emotion after the abortion wey dem do inside clinic, e dey normal all, and if the woman feel like say she need extra help, make she go for counseling. Aspiration abortion dey normal and e no dey cause infertility. [1]
[1] “Clinical updates in reproductive health.” Ipas, 2020, https://www.ipas.org/wp-content/uploads/2020/08/ClinicalUpdatesInReproductiveHealthCURHE20-English-digital.pdf. Accesed November 2020.
Before an Manual Vacuum Aspiration Abortion
- Any side effect dey for Manual Vacuum Aspiration (MVA)? E fit cause infertility?
- How Much Manual Vacuum Aspiration (MVA) cost?
- Wetin be the Recovery Time for Manual Vacuum Aspiration (MVA) Procedure?
- Shey Manual Vacuum Aspiration (MVA) Dey Painful?
- Wetin dey happen during Manual Vacuum Aspiration (MVA) Procedure?
- How late my belle go dey to fit do Manual Vacuum Aspiration Abortion?
- Which is dey Right for Me – Vacuum Aspiration Abortion or Abortion Medicine?
- Which one Safe Pass – Vacuum Aspiration Abortion or Abortion Medicine?
- Shey Difference dey for the Success Rate Between Vacuum Aspiration Abortion and Abortion Medicine?
- Wetin be the Cost Difference between Vacuum Aspiration Abortion and Abortion Medicine?
- Wetin be the Advantage and Disadvantage of Vacuum Aspiration Abortion?
- Wetin be the Difference Between Vacuum Aspiration and Dilation & Evacuation Abortion (D&E)?
- Wetin be the Different Type of Surgical Abortion Procedure?
- Wetin be Surgical Abortion?
*Nothing provided herein should be construed as professional medical advice and no medication / pills should be used without a prescription from a licensed / registered medical practitioner eligible to prescribe such medication in your local jurisdiction.