Wetin be Dilation and Curettage (D&C)?
Dilation and Curettage (D&C) na olden days method of surgical abortion wey dem don use vacuum method of abortion replace.
During D&C, dem go dilate the cervix and dem go use sharp curettes take scrape the wall of the uterus to commot the belle. The risk of complication go increase and pain, when dem dey do D&C, no be so for vacuum aspiration. Na dis reason, the World Health Organization (WHO) kon talk say make vacuum aspiration abortion, or medical (medicine) abortion replace D&C.
Even though dem don say make dem stop am, some people still dey do am. If your health-care person talk about dis method, we go advice say make you discuss anoda method [1].
[1] “Safe abortion: technical and policy guidance for health systems.” World Health Organization, second edition, 2012, www.who.int/reproductivehealth/publications/unsafe_abortion/9789241548434/en/. Accesed November 2020.
During MVA Abortion FAQ
- Wetin be the Success Rate for Manual Vacuum Aspiration (MVA) abortion?
- Manual Vacuum Aspiration (MVA) Abortion Dey Pain?
- Wetin be the Side Effect of Manual Vacuum Aspiration (MVA) Abortion?
- Surgical Abortion Dey Safe?
- Wetin be the time for the Different Method?
- Wetin be Induction Abortion?
- Wetin be Dilation and Curettage (D&C)?
- Wetin be Dilation and Evacuation (D&E)?
- Wetin be Electric Vacuum Aspiration (EVA)?
- Wetin be Manual Vacuum Aspiration (MVA)?
- Wetin be the risks and complications wey fit happen for vacuum aspiration abortion?
*Nothing provided herein should be construed as professional medical advice and no medication / pills should be used without a prescription from a licensed / registered medical practitioner eligible to prescribe such medication in your local jurisdiction.