Manual Vacuum Aspiration (MVA) Abortion Dey Pain?
Person go surely get strong cramp when dem do any of the type of abortion wey dem dey do inside clinic. Dem dey use local anesthesia for dis type of abortion, and e go help reduce the pain around the cervix area, so that pain no go dey during the procedure.
Dis cramp go stop after, but some women fit experience cramping on and off for some days or weeks sef; for dis reason, we go recommend make person take nonsteroidal anti-inflammatory drugs (NSAIDs) few days after the procedure. [1]
[1] “Clinical updates in reproductive health.” Ipas, 2020, www.ipas.org/wp-content/uploads/2020/08/ClinicalUpdatesInReproductiveHealthCURHE20-English-digital.pdf. Accesed November 2020.
During MVA Abortion FAQ
- Wetin be the Success Rate for Manual Vacuum Aspiration (MVA) abortion?
- Manual Vacuum Aspiration (MVA) Abortion Dey Pain?
- Wetin be the Side Effect of Manual Vacuum Aspiration (MVA) Abortion?
- Surgical Abortion Dey Safe?
- Wetin be the time for the Different Method?
- Wetin be Induction Abortion?
- Wetin be Dilation and Curettage (D&C)?
- Wetin be Dilation and Evacuation (D&E)?
- Wetin be Electric Vacuum Aspiration (EVA)?
- Wetin be Manual Vacuum Aspiration (MVA)?
- Wetin be the risks and complications wey fit happen for vacuum aspiration abortion?
*Nothing provided herein should be construed as professional medical advice and no medication / pills should be used without a prescription from a licensed / registered medical practitioner eligible to prescribe such medication in your local jurisdiction.